• LYRICS • view

Jesus Oga Nla Remix (feat. Mike Abdul) by Idowu Eyin

LYRICS
Water you turned into wine o
Open the ears of the deaf o
Even the lame walks like soldier o
By the power of your wonders
Woman with issue of blood nko
Sebi by your power blood dry o
Even the harlot wey dem kill
You forgive am
She find your mercy

Chorus
Jesus Jesus Jesus Oga nla
Oga nla, oga nla
Ebube dike Jesus you be oga
Oga Nla Oga Nla
Onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
Only you alone I will serve o

Verse 2
Motimo motimo motimo
Isi ikendu father
Alagbara giga giga
Motimo motimo motimo
Agunechemba judah
Turn around specialist
You have done it again
Alagbara giga giga mimo mimo
Father father eh eh
Alagbara giga giga mimo mimo
Father father eh

Chorus
Jesus Jesus Jesus Oga nla
Oga nla, oga nla
Oga Nla Oga Nla
Onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
Only you alone I will serve o

Jesus Jesus Jesus Oga nla
Oga nla, oga nla
Omalicha Alfa arugbo ojo
Arugbo ojo to ngbe bi giga
Onyedikagi chukwu olorun o
Olorun ayo wa

Bridge
Oga nlaaa
Oga nlaaa

Uploaded on Nov 13, 2021

Mike Abdul - Jesus Oga Nla (Remix) - music Video

Share this Video

  • 63
  • Views

Comment on "Mike Abdul - Jesus Oga Nla (Remix) video "

  • LIKE GOSPEL MUSIC ON FACEBOOK :

This Week's Top Song

Luganda Gospel Nonstop | GMP Promotions
Downlod Song Play Song

GMP Promotions-Luganda Gospel Nonstop

Trending

Music & Videos
RECENT SEARCHES (0)
VIEW ALL

Featured Song

Twalibaddewa | Grace Nakimera
Downlod Song Play Song

Grace Nakimera-Twalibaddewa

TOP VIDEOS (5)
VIEW ALL


MUSIC NEWS (5)
VIEW ALL


MUSIC ARTICLES (5)
VIEW ALL