"MY DEY" From GMP PROMOTIONS
Verse 1
I get many desires
Na Wetin cause the yawa
Even Agbada no fight with designers
E get em space for the Garage
Bridge
Say Omoh I go cut my clothes to fit my size
Make you no dey put pressure for my side
Prayer and the hustle dey go side by side
Farabale! E go reach your time oh
Chorus
Ma Jaiyo Oni
No dey stress me on top nothing
Shey na God wey dey bless person
I dey my dey I no find person
Ma Jaiyo Oni
No dey stress me on top nothing
Shey na God wey dey bless person
I dey my dey I no find person
Find person
Verse 2
Chai Jehovah
If the matter hard call Jehovah
Me I no want any jangilova
All of my enemies passing over
Chai Jehovah
If the matter hard call Jehovah
Me I no want any jangilova
All of my enemies passing over
Bridge
Say Omoh I go cut my clothes to fit my size
Make you no dey put pressure for my side
Prayer and the hustle dey go side by side
Farabale! E go reach your time oh
Chorus
Ma Jaiyo Oni
No dey stress me on top nothing
Shey na God wey dey bless person
I dey my dey I no find person
Ma Jaiyo Oni
No dey stress me on top nothing
Shey na God wey dey bless person
I dey my dey I no find person
Find person
WRITTEN BY
REHMAHZ
This Week's Top Song
Tompadeyo |
Pastor Yazid Muwanguzi
Downlod Song
Play Song
Trending
RECENT SEARCHES (0)
VIEW ALLFeatured Song
Osanyusiza |
Grace Nakimera
Downlod Song
Play Song
TOP VIDEOS (5)
VIEW ALLMUSIC NEWS (5)
VIEW ALL
Davis Vinto Announces New Multi‑Volume Project: Rapture Ready EP.Volumes
Davis Vinto Unveil ...
“THE ELEMS” RELEASE DEBUT SONG DO IT AGAIN
Rising Gospel Grou ...
Cornerstone University Grand Opening Ceremony: A Historic Day to Remember
The launch of Corn ...MUSIC ARTICLES (5)
VIEW ALL
Grace Nakimera’s Energetic Performance Shines at Miss Uganda Grand Finale
Grace Nakimera lit ...
Retaliation Movie Screening | A Powerful Exploration of Abortion and Human Rights
On May 26th, 2024, ...
Unveiling a new Online Radio | Big Sounds Radio
📻 RADIO is an a ...
A couple of Gospel Artists stand in the Gap
Help or wanting to ...
Comment on "Rehmahz - My Dey Lyrics "